Month: October 2022

Nigeria Goment tok how dem dey spend Abacha loot

Nigeria Goment don explain how dem dey spend di moni wey dem don receive from di Abacha loot since 2017. Federal Ministry of Justice for di Public Engagement on di Monitoring and use of International Recovered Assets programme wey dem organise for Abuja, Nigeria capital today tok say di money dey enta inside three ogbonge […]
Read More